Categories: Entertainment

Kese (Dance) Lyrics by Wizkid

Flaunt Weeekly

Flaunt Weeekly Wizkid Lyrics

The lyrics of “Kese (Dance)” by Wizkid celebrate joy, resilience, and the universal appeal of dance. Focused on good vibes and the energy of music (“Gbedu”), Sac invites listeners to embrace life, balance hard work with fun, and come together through rhythm. It’s a feel-good anthem about living in the moment and dancing to the beat.

Kese Cover Art

Wizkid – Kese Lyrics

Chorus
Dance
Chale, make us dance (Gbedu)
Make it dance (Oh, the-the-the-the-grass)
Let the music e dey play (Gbedu)
Omo, say you go dance (Gbedu)
Chale (Starboy), make we dance (Gbedu)
You go dance (Gbedu)
You go dance

Verse 1
For the vibe, I’ve been out for days
Steady chasing the kpa, I dey concentrate (Okay)
Mm, anytime I dey
Whether night or day, I dey on my j’s (Yebo)
Even normally, mm
Them go dey dance to the gbedu, them go feel high ray
‘Cause anything wey I drop, dem go chop, ajé
Whether night or day
I dey on my j’s, I dey on my j’s

Pre-Chorus
Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Debt, debt, baby, immediately
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Shamanya, take me calmly
And it’s a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty

Chorus
Dance
Chale, make us dance (Gbedu)
Make it dance (Oh, the-the-the-the-grass)
Let the music e dey play (Gbedu)
Omo, say you go dance (Gbedu)
Chale (Starboy), make we dance (Gbedu)
You go dance (Gbedu)
You go dance

Verse 2
So, tell me what you wanna do tonight?
You no the party no go make sense, if we never dey there, we make the party come alive
We turn the O2 to O3, and go back to Italy
So baby, tell me why you wanna
Shake body make you do as you like
Na steady we dey blow the cana
Blow some trees, make me feel alright
I no fit lie, man, I’m wasted
And I’m feeling reckless
Na who buy last get lastest
That’s why I’m working on patience
I no dey joke with my paycheck
If dem dey sleep, make dem wake them
So we go vibe, we go vibe tonight, k’ama de’bè

Pre-Chorus
Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Debt, debt, baby, immediately
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Shamanya, take me calmly
And it’s a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
Kese, kese, kese, kese, kese, kese
Debt, debt, baby, immediately
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Shamanya, take me calmly
And it’s a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty

Chorus
Dance
Chale, make us dance (Gbedu)
Make it dance (Oh, the-the-the-the-grass)
Let the music e dey play (Gbedu)
Omo, say you go dance (Gbedu)
Chale (Starboy), make we dance (Gbedu)
You go dance (Gbedu)
You go dance

Want to keep up with latest songs? Check out more song lyricshere and follow us on Xand Facebook

Shailen Vandeyar

Shailen Vandeyar is a Journalist at Flaunt Weekly.

Recent Posts

“I was shaking in excitement”: Kane Keid On Working With A-Reece

Flaunt Weeekly “I was shaking in excitement”: Kane Keid On Working With A-Reece. In the…

28 mins ago

Juju Music Maestro, King Segun Blessing, Earns Diploma Degree from Bucks University UK…To Perform At Uptown Lounge

Flaunt Weeekly Renowned Juju musician, King Segun Blessing, popularly known as Mr. Laka, has added…

2 hours ago

Ikenna Nwagboso to exit emPawa Africa as global head ofservices and partnership

Flaunt Weeekly Flaunt Weeekly Ikenna Nwagboso to exit emPawa Africa as global head of label…

2 hours ago

Peruzzi breaks hiatus with ‘Jah Love’ featuring Olamide

Flaunt Weeekly After a break from the music scene, the exceptionally talented singer-songwriter Peruzzi makes…

2 hours ago

Ruger Ft. Tiwa Savage – Toma Toma

Flaunt Weeekly Flaunt Weeekly Ruger Ft. Tiwa Savage – Toma Toma Mp3 DownloadRugerthe Nigerian musician…

3 hours ago

Wizkid – Kese (Dance)

Flaunt Weeekly Flaunt Weeekly Wizkid – Kese (Dance) Mp3 DownloadWizkida Nigerian singer-songwriter and the boss…

3 hours ago